On Air Now

Una Wake Up Show

5:00am - 10:00am

E no normal if u dey treat malaria evri month!!!!

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

Malaria and fever no be di same thing.

Ontop bodi mata with Suo and Ratata ,Doctor Fred ,say if u dey always treat malaria every month e no normal oo.

B4 u take any malaria medicine make sure u do malaria test.

#chookmouth tell us if u dey always use malaria drug anytime wey u get small temperature.


Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Thunder storm

    High: 28°C | Low: 22°C