Nigeria and the United States don sign an agreement to return $23 million loot by former Head of State Sani Abacha.
The Attorney-General of the Federation and Minister of Justice, Abubakar Malami (SAN) don sign the agreement on behalf of Nigeria on Tuesday, while US Ambassador wey be Mary Beth Leonard don sign for her country.
Mr. Malami tok say na governments of the United States and the United Kingdom naim help make dem see dis Loot
Him also tok say dem go use the money for infrastructural development.