All episodes

Oga Madam Office

Quality education for Almajiri children, dem challenges, limitations and the impact wey e get on dem life.

52 minutes | Monday, 23 September 2024

The program torchlight why Almajiri children need quality education, the kain challenges wey dem dey face, the limitations plus how e dey take affect dem lives.

The interview bin happen wit the helep of the Almajiri Child Rights Initiative.

Producer: Willy Willy.

Quality education for Almajiri children, dem challenges, limitations and the impact wey e get on dem life.
Oga Madam Office

-
Use the arrow keys to increase and decrease the volume, or space to toggle mute.