21 minutes | Thursday, 23 September 2021
Di Republikans don show again to sama una with beta FPL tips for di Gameweek 6 wey dey happen dis weekend.
Everything wey you suppose sabi before you make your final selection for GW 6 dey inside dis podcast.