Woman wey get HIV put her blood inside di zobo wey she dey sell.
Wonders no go ever end!!
For confession Wednesday ontop #marketrunz, Woman wey get HIV call say she dey put her blood inside the zobo wey she dey sell.
Wetin we wan call dis kind thing so?