If your Wife/Husband dey sell dat Market, e good if you no buy from dem ??
Ratata entre street dey ask pipo question ontop buying/selling #MarketRunz. De question wey e ask dem ehhh some pipo no fit answer. E CHOKE DEM!!
E say If your Wife/Husband dey sell condom and you wan buy, e good if you no buy from dem ??
If na you em ask de question, wetin you answer?🤦♀️ #chookmouth