
President Bola Tinubu go dey broadcast on Monday, to talk to di nation.
One statement from di Villa wey Dele Alake, Special Adviser to the President on Special Duties, Communications & Strategy sign, dey ask all radio stations and tok tok pipo to join NTA and Radio Nigeria for di address wey go start by 7pm.
How una see di mata?
#chookmouth