National Agency for food and drug administration and control (NAFDAC) don stop registration of sachet alcohol and small small bottles of alcohol below 200ml.

Director General of NAFDAC, Prof. Mojisola Adeyeye tok say dem stop am because pipo dey abuse alcohol for di kontri.
U think say dis one go reduce pipo wey dey shayo🤔 #chookmouth