On Air Now

Una Wake Up Show

6:00am - 10:00am

El-Rufai Don Present Eim 2023 Draft Budget Of N370bn.

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

Nasir El-Rufai wey be di governor of Kaduna State don present eim draft budget of N370 billion to di State House of Assembly

Di governor tok say the 2023 total budget na N370.33 billion,wey be 21.8 percent increase compare to di 2022 budget wey bin be N303.99 billion.

Eim follow tok say N242.21 billion na di capital expenditure and N127.7 billion na for recurrent expenses.

Dis 2023 budget proposal na di eight and last budget for Governor El-Rufai government wey go end for 
May 2023.

 

How U See Di Mata? #chookmouth


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Sunny intervals

    High: 36°C | Low: 23°C