“Those wey dey take moni from banks take buy dollars, na illegal to do so. If security agencies hold u, U go know say na serious offence ” Godwin Emefiele, CBN governor, tok dis one on Tuesday for di Monetary Policy Committee (MPC) meeting in Lagos.
“Those wey dey take moni from banks take buy dollars, na illegal to do so. If security agencies hold u, U go know say na serious offence ” Godwin Emefiele, CBN governor, tok dis one on Tuesday for di Monetary Policy Committee (MPC) meeting in Lagos