Wazobia FM

On Air Now

Closing Joli Joli

6:00pm - 11:00pm

Closing Joli Joli

Closing Joli joli too make brain. This program be like cold palmie as e sweet die. Join dem on top Go slow Yarn, abi na As e dey hot, or Dem Sey Dem Sey Follow dem shake bodi on top Gbedu with dj juicy.

6:00pm - 11:00pm

Non Stop Music

The best of our music playlist to see you through the night to the next morning.

11:00pm - 6:00am

Una Wake Up Show

na one beta show wey carry plenti informate, educate plus entertainment full ground. The show go first give you Morning Pepersoup, then show you front of Newspaper, then give you all the sports yarn before you go chook mouth for big big tori dem for Mbada Parliament, or join the professor on top Akpors and Students

6:00am - 10:00am