On Air Now

Music

Midnight - 6:00am

Shey pass mark suppose dey for politicians if dem no do well?

U agree with Yaw say pass mark suppose dey for politicians, to know if dem dey do well or if dem no dey do well!

U agree with Yaw say pass mark suppose dey for politicians, to know if dem dey do well or if dem no dey do well!


Like that, make those wey promise something and no do am chop some kain punishment

How u see am? #chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Light rain

    High: 29°C | Low: 24°C