Inspector of General of Police say serious punishment dey for anybodi wey harass police.
Yaw tok say make we always get our papers complete, and if our papers complete and dem harass us make we no argue wit dem, we just need get evidence. #chookmouth