On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Kano school proprietor kidnap and kill student

Wonders shall neva end for dis kontri o😢 School principal kill eim 5 year old student for Kano😭 and Bury de girl for di skool. @yaw dey ask where we get am wrong for Nigeria🤔#chookmouth

Wonders shall neva end for dis kontri o😢
School principal kill eim 5 year old student for Kano😭 and Bury de girl for di skool. 

@yaw dey ask where we get am wrong for Nigeria🤔#chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 26°C