Video
🎵 Mo like Jesu gan singer Dekunle Fuji enta we studio follow Yaw about eim music
Video
Ontop #youandyaw Yaw siddon tok wit Baba Dee ontop Sound Sultan new album(Reality Chq)
Video
Ontop #youandyaw Yaw siddon tok wit Special adviser to Lagos State Governor ontop Transport mata wey be Honorable Sola Giwa.
Video
Inspector of General of Police say serious punishment dey for anybodi wey harass police.
Video
Ontop #youandyaw Otu Njama followYaw tok about how di song “Sweet Mother” wey Nico Mbarga sing, say na one of di songs wey help promote pidgin English for oda kontries for di world.
Video
Ontop #youandyaw wit Yaw, You gree wit Robos man say we dey do well ontop security situation for di kontri, dat na why our Presido dey go deliver lecture on security for Liberia?
Video
Ontop #youandyaw Yaw say wetin Fela dey sing for eim songs that time still dey happen for di kontri, e be like say di kontri dey even go worse.
Video
Yaw say eim shock say we Presido Buhari dey surprise say ISWAP get liver enta Abuja come release pipu for Kuje prison. But the surprise no make Presido cancel eim waka go senegal for meeting.
Video
Ontop #youandyaw, Yaw say him hear say for Zimbabwe, young men dey cut and sell dia big toe for $40,000 and small toe for $20000 and na ritual for money but na 10yrs dem go live.
Video
Ontop #youandyaw, Yaw tok about di sound engineer wey okada riders beat to death ontop 100 change for Admiralty lekki phase 1 on Thursday 12, May 2020.
Video
Mama G Patience Ozokwo follow Yaw yarn about about domestic violence.
Video
Ontop #youandyaw with Yaw one caller say na di character of women dey make men dey beat them
Video
U agree with Yaw say pass mark suppose dey for politicians, to know if dem dey do well or if dem no dey do well!
Video
Yaw tok to headies oga Ayo Animashaun, ask am why he wan carri headies go America.
Video
Reno Omokri tok with Yaw about di state of Naija and Leah Shabiru wey still dey with boko haram
Video
House of Reps dey blame Nollywoood ontop ritual killings wey dey happen for Naija. Wetin u think?
Video
Wonders shall neva end for dis kontri o😢 School principal kill eim 5 year old student for Kano😭 and Bury de girl for di skool. @yaw dey ask where we get am wrong for Nigeria🤔#chookmouth
Video
As 2023 elections dey near, make all of us go get our PVC, so we go vote di right pesin.
Video
We dey hear say Goodluck Jonathan wan come back be president, but he neva tok am. You think say he fit be president again?
Video
Yaw dey tell us say moni wey u no fit dash pesinn, no borrow de pesin moni oo
Video
I use 11 oxygen cylinder for Covid Isolation Center - Ali Baba
Video
Na 10 days remain for 2021 to end, Yaw dey ask wetin be dat thing dat thing wey u learn dis year wey don change your life?
Video
Basket say e pause to dey do comedy so e go fit try oda things.
Video
Dis December period one need to dey very careful ooo Dey tell your family pipu b4 u go anywhere
Video
Which oda Musician u think say go tell pipu to drop money like Davido, and de pesin go get dis kind moni.
Video
To be teacher no be small work ooo
Video
"I try become rapper but e no work for me" - Efe Warri Boy
Video
Wetin be dat tok wey your mama and papa dem dey use warn you that time, wey when you don grow, u sabi say na lie.
Video
To be a man no be a days job ooooooo.. Men de go through a lot of things, and for outside dem go dey pretend say everything dey okay.
Video
Wetin be de reason Nigerians no dey tell pipu say dem pregnant or dem wan travel?
Video
Ontop #youandyaw Yaw tok say, de problems like corruption,poverty, electricity even bad roads too much for Nigeria Wetin you think say we fit do solve all de problems wey dey on ground?
Video
Sound Sultan no dey drink alcohol, him no dey smoke ciga but e still get Cancer
© Copyright 2024 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.