On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

Children dey get High Blood Pressure

No be only adult dey get high bp oo, children sef dey get bp, if pikin get high blood pressure e mean say di pikin get medical condition.

No be only adult dey get high bp oo, children sef dey get bp, if pikin get high blood pressure e mean say di pikin get medical condition. 

How many times for a year u dey do medical checkup #chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 32°C | Low: 26°C