On Air Now

Night Joli

Midnight - 4:00am

Husband dey beat eim wife after 5 days wey dem marry

Ontop #ourbackayard one woman her husband dey beat her, and she tok d reason why she never leave the marriage be say she don born for her husband and marriage na endurance

Ontop #ourbackayard one woman her husband dey beat her, and she tok d reason why she never leave the marriage be say she don born for her husband and marriage na endurance

If your partner dey beat you for marriage you suppose wait🤔


Today's Weather

  • Lagos

    Light rain shower

    High: 32°C | Low: 26°C