Video
One man say eim wife dey sleep wit oda men, collect moni.
Video
We get 112 days to the Nigerian general election and many political parties don they drop wetin dia plan be to move Naija pipu from the hard place wey dem dey go beta place.
Video
If your husband or wife dey abuse u physically, run sharp sharp from di marriage
Video
Man give eim bestfriend wey be woman belle sake of say she don marry for 17 years nd she neva born for her husband.
Video
Ontop #ourbackyard Broad Shaggi nd Chris Enete siddon tok about dia new movie Inside Life. Nedu also dey di movie
Video
One mama call say when her pikin dey ekpoma she get belle for one boy, she tell her pikin make she no stay with di boy her pikin say no she no wan get belle everywhere.
Video
One woman call ontop #ourbackyard say she don tire for her marriage sake of say na she dey provide
Video
Ontop #ourbackyard with Nedu and Tombo, one woman call say she rent 2 shops for 300 thousand naira from her landlord, after she do extension and make di shop fine, di Landlord say eim wan increase shop rent.
Video
U go fit marry pesin wey dey worship mami water spirit?
Video
Ontop Ourbackyard wit Nedu one woman call say she meet her boyfriend for Facebook, e no tey when she get belle. Di boyfriend tell am make she no remove di belle, say make she keep am, but he no dey send am money.
Video
Senior Pastor leave eim church for assistant pastor while eim go to Portharcourt for three months. Before di senior pastor come back, di assistant pastor don give eim pikin belle and run away with di church money.
Video
Ontop #ourbackyard with Nedu and Tombo, Neighbor house wey mama dey keep her 4 year old girl, Dem come rape di girl front and back.
Video
For #ourbackyard wit Nedu and Tombo, one woman tok say she meet her boyfriend for Instagram for 2018, say she tell di boyfriend say she no wan anybodi wey go break her heart, na so di boyfriend chop almost 1 million of her moni.
Video
One 39 year old woman call ontop #ourbackyard wit Nedu and Tombo say di last time wey man toast am na for 2016, say since then no man don toast am talk more of marriage.
Video
Ontop #ourbackyard wit Nedu nd Tombo woman call say her husband no dey sleep with am, say eim thing no dey stand, she come later find out say her husband like to dey torchlight man.
Video
Whitemoney tok say even though pipu dey laugh am say e no sabi sing. When eim commot big brother, Big brands come buy di songs wey eim do for big brother house.
Video
Girlfriend tell her boyfriend say she get belle, di boyfriend come tell her make she go abort di belle. She come try to do di abortion but e no work. Na so di boyfriend go meet di girl family. Afta she born na so di man no wan to dey take responsibility of d pikin.
Video
Woman wey born three children with her boyfriend of 11 years tok say her boyfriend dey always beat her even wen she get belle.
Video
Bcos of small quarrel , wife carry her 3 pikin commot for her husband house!!
Video
As she no gree help her husband pay house rent em won drive her wit her pikin dem commot for house
Video
Golden come tok say her papa and brothers dey treat deir mama wit wickedness.
Video
Pastor kolet pesin wife
Video
One woman call ontop our backyard say her madam dey pay her 10,000 naira and di moni no fit reach to take care of her pikin. So as she wan dey go back village, one man wey dey eat for her madam shop say make she come dey stay for eim house.
Video
Ontop our backyard Nedu dey ask wetin dey cause wahala for marriages. Shey na from di house wey u dey come from abi na church abi na traditional?
Video
Na Pere inspire me to release my song selense - White Money
Video
Wetin u go tell 29 years old man,wey an marry 48 years old woman
Video
Police woman lock her husband for cell for 2 weeks
Video
Parents say dem go kill deir pikin ,if she no marry deir landlord🙆♀️
Video
Baby factory na buisness now for Naija oo. Some women go dey pretend say dem get belle, but dem no get, when time reach dem go take anoda pesin pikin for hospital.
Video
Ontop #ourbackyard one woman call @neduwazobiafm say she dey cheat on her husband spiritually and physically for 11 years.
Video
Shey na until man pay ur bride price na eim go make am ur husband ?
Video
Open mouth na open destiny and closed mouth na closed destiny
Video
Ontop #ourbackyard Nedu dey tell men say no be every women wey tok dey go beat oo He dey ask why women dey always go back to men wey dey beat dem.
Video
Wife dey beat her husband, sotey he dey sleep for eim car
Video
AY come tok with Ratata about eim new movie "Christmas in Miami"
Video
Wife don get side guy bcos she say her husband no dey knack am well
Video
Man dey suspect eim wife say se dey chop turkey outside , Na so e lie to eim wife say he dey travel. De man come catch eim wife with de boyfriend wey e dey suspect. De wife come stab her husband for chest
Video
Wetin be dat thing wey your husband or wife go do, wey go make you tok say you no go do again
Video
Marriage scata afta 6 months, wen de wife find out say her husband like to dey torchlight man, and e like to dey watch man and man movies
Video
Ontop #ourbackayard one woman her husband dey beat her, and she tok d reason why she never leave the marriage be say she don born for her husband and marriage na endurance
Video
You go pray make your pikin carri your character as a parent?
Video
Boyfriend dey suspect say eim girlfriend sell deir pikin. Nedu and Ratata call de girlfriend, she tok say she no sell de pikin.
Video
Wahala dey oo!! Ontop Ourbackyard with Nedu and Ratata, Boy friend wey carri em and em girl friend paint go babalow so dat dem no go chat wit another persin don entre wahala becos em girl friend say she no dey do again ooo!!🤨😯
Video
Wahala no pass like this oh!! Husband no gree make him wife go choir practice because of the choir master and Una remember say Devil na Choir master before🤨😯
Video
You agree or disagree say make dem do DNA test before dey do baby dedication for church?
Video
One man send message ontop our backyard say e dey touchlight eim sef, yarn say e be like say wahala don enter ooo , bcos na once in a month eim dey do am b4, but now e dey do am evriday!!
Video
Woman scatter beating Ontop her 13 years old maid becos she chop two pieces of yam, and house girl tok say na becos madam no gree give her food since three days.
Video
Step-mother dey suffer her step pikin for no reason
Video
Rudeboy dey with Nedu and Ratata Ontop our Backyard
Mata of one chance don dey pass be careful for inside lagos
Video
Before you dey rush dey do i love you i love you, come carry your sef give person wey no carry you your mata for head. Just know say dem no dey rush enta love mata, because love dey rough sometimes.
Video
Afta DNA test one man find out say 3 children wey eim get, for 25 years of marriage, no be eim get am.
Video
Top 3 winners of The Voice Nigeria
Video
Wetin men and women want for relationship?
Video
Peace call dey tell Nedu and Ratata say she do blood oath wit her before before boyfriend, and she no fit find Charles again, as she want make dem fit cancel am.
Video
One woman call say her husband dey torchlight man and she no know wetin she fit do.
Video
Boyfriend use juju, make girlfriend no sleep with anoda man
Video
Man and woman from de same state no fit marry even after she get belle for am!!!!
© Copyright 2024 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.