On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

UK don commot Naija from red list

UK government don remove Nigeria, and 10 oda kontries from deir red list

UK government don remove Nigeria, and 10 oda kontries from deir red list 

UK Secretary of State for Health and Social Care, Sajid Javid, announce dis one on Tuesday when eim dey address Members of Parliament.


Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 32°C | Low: 26°C