On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

FG wan ban okada for the whole Nigeria

FG wan ban okada for the whole Nigeria, to stop insecurity wahala for di kontri. Abubakar Malami, attorney-general of di federation, tok dis one on Thursday afta di national security council meeting for di presidential villa, Abuja.

FG wan ban okada for the whole Nigeria, to stop insecurity wahala for di kontri.
Abubakar Malami, attorney-general of di federation, tok dis one on Thursday afta di national security council meeting for di presidential villa, Abuja.


Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 32°C | Low: 26°C