
NLC protest don start for different parts of di kontri.
"Mr President lead us well"- dis na wetin pipo dey tok as NLC protest don star of diffrent states of di kontri.
E don start for state like Lagos, Kano ,Rivers and Abuja.
How una see di mata?
#chookmouth