On Air Now

Market Runz

11:00am - Noon

Presido Buhari say e go support only APC candidates

President Muhammadu Buhari on Wednesday tok say eim no go support any candidates of any political party wey no be APC.

President Muhammadu Buhari on Wednesday tok say eim no go support any candidates of any political party wey no be APC.

 Presido Buhari dey warn officials wey dey presidential villa make dem no yarn anyhow wey go cause gbege inside APC party and outside di party.

President Muhammadu Buhari don tok say any party member wey japa  from APC Dey on him own o,say if anything happen to you,you go use your head carry am by yasef sake of say the 2023 election don Dey show for face like this


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 32°C | Low: 26°C