![](https://mmo.aiircdn.com/370/62fcda1454512.jpg)
Join bodi of transport workers for Lagos State dey clap hand for Lagos state Government as dem ban Okada.
Dem say di ban don improve transport situation and e don reduce crime for inside di kontri. Commissioner of transport Dr. Frederic Oladeinde say crime don reduce and accidents wey okada dey cause don reduce.