On Air Now

Night Joli

Midnight - 4:00am

I No Dey Play When I Tok Say I Wan Be Presido - Rabiu Kwankwaso (NNPP Presido Candidate)

Presidential candidate of New Nigerian Peoples Party, Rabiu Kwankwaso, E say e ready to take Nigeria from dis level to anoda level, e go solve all di wahala wey Nigeria dey face

Presidential candidate of New Nigerian Peoples Party, Rabiu Kwankwaso, E say e ready to take Nigeria from dis level to anoda level, e go solve all di wahala wey Nigeria dey face.

Presidential candidate of New Nigerian Peoples Party, Rabiu Kwankwaso, Say when im enta office as Presido, E go follow rule of law. He tok dis one for Jalingo for im waka to be Presido for Nigeria.


Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 32°C | Low: 26°C