On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

Ghanians no need Visa enta United Arab Emirates(UAE)

UAE Parliament don approve visa free agreement with Ghana. Na only pipu wey get Ghanaian passport go fit enta UAE without visa. You think say dis one go fit happen for Naija #chookmouth

Ghanaians fit enta UAE without Visa.

UAE Parliament don approve visa free agreement with Ghana.

Na only pipu wey get Ghanaian passport go fit enta UAE without visa.

You think say dis one go fit happen for Naija #chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 32°C | Low: 26°C