On Air Now

Market Runz

11:00am - Noon

Dino Melaye and Dr Daniel Bwala as spokesperson for PDP 2023 Presidential Campaign

Former Vice President & Presidential candidate of the Peoples Democratic Party [PDP] wey be Atiku Abubakar don carry post give Senator Dino Melaye and Dr Daniel Bwala as spokes pesi for him 2023 Presidential Campaign.

For inside Abuja on Thursday Mr Paul Ibe wey be special Adviser ontop Media tok say dem start work sharp sharp. 

Malaye, wey come from Ayetoro Gbede for Ijumu LGA for inside Kogi State, na Member of the 8th Senate and naim Stand for Kogi West for National Assembly.


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 31°C | Low: 25°C