On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

Canada don put travel ban for Nigeria sake of Omicron

Canada government don add Nigeria to de list of countries wey dem tok say make dem no enta deir kontri sake of de Omicron corona virus. De oda wey dem no allow inside deir kontri na South Africa, Namibia, Lesotho, Botsw

Canada government don add Nigeria to de list of countries wey dem tok say make dem no enta deir kontri sake of de Omicron corona virus. De oda wey dem no allow inside deir kontri na South Africa, Namibia, Lesotho, Botswana, Eswantini, Zimbabwe, Mozambique, Malawi, and Egypt. 

Canada government don add Nigeria to de list of countries wey dem tok say make dem no enta deir kontri sake of de Omicron corona virus.

De oda wey dem no allow inside deir kontri na South Africa, Namibia, Lesotho, Botswana, Eswantini, Zimbabwe, Mozambique, Malawi, and Egypt. 

#chookmouth for de mata 
 


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 32°C | Low: 26°C