On Air Now

Market Runz

11:00am - Noon

Baba Suwe don die

Veteran Nollywood comic actor, Babatunde Omidina aka Baba Suwe don die. Him son Adesola Omidina announce him death ontop social media, him tok say the Baba Suwe wey be 63 years old die on Monday November 22. We dey ext

Veteran Nollywood comic actor, Babatunde Omidina aka Baba Suwe don die.

Veteran Nollywood comic actor, Babatunde Omidina aka Baba Suwe don die.

Him son Adesola Omidina announce him death ontop social media, him tok say the Baba Suwe wey be 63 years old die on Monday November 22.

We dey extend our Condolence to the Family and Love ones of Baba Suwe.

Rest in Peace Legend!!


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 32°C | Low: 26°C