
16 Northern joinbodi no go join NLC for dia strike.
Coalition of Arewa civil society organisation say anything wey make dem do strike for di kontri, things go worse pass e dey.
To dem economy no set, so dem advice labour plus Government make dem siddon tok settle di mata sake of say strike no be solution.
How u see di mata? #chookmouth