Ontop #youandyaw Otu Njama followYaw tok about how di song “Sweet Mother” wey Nico Mbarga sing, say na one of di songs wey help promote pidgin English for oda kontries for di world.

U agree wit am? #chookmouth
All of us from #wazobiafm dey say RIP to Ogbonge film make Otun Njama.