Ontop #youandyaw, Yaw tok about di sound engineer wey okada riders beat to death ontop 100 change for Admiralty lekki phase 1 on Thursday 12, May 2020.
Ontop #youandyaw, Yaw tok about di sound engineer wey okada riders beat to death ontop 100 change for Admiralty lekki phase 1 on Thursday 12, May. U agree say make dem ban okada pata pata for lagos? #chookmouth