Wetin be dat tok wey your mama and papa dem dey use warn you that time, wey when you don grow, u sabi say na lie.
Today na throwback Thursday ontop #youandyaw with yaw_naija. Wetin be dat tok wey your mama and papa dem dey use warn you that time, wey when you don grow, u sabi say na lie. Tok your own for comment section 👇🏽#chookmouth mak we hear