On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

The Size Of Woman Clitoris Fit Affect Her Orgasm?

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Many people both men and women, no know where the clitoris dey inside body. and some of them no even know the work for wey clitoris dey do.

on top night jolly on wednesday morning Uzo(maticuzo) breakdown the work wey the clitoris dey do inside the vagina, and how the different size of the clitoris dey affect orgasm.

 

 


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 27°C