Ontop #NightJolly @UzomaticUzo tok about how men fit take make dia semen taste beta and even make dia semen dey more healthy
She tok about some of the food wey you need to eat to make your semen taste beta and dey healthy.
#OralSex #sexeducation #sexualhealthformen #SexualHygiene