Yemi Osinbajo do leg surgery for Lagos, sake of say eim injure when eim dey play squash.
Adedoyin Dosunmu-Ogunbi Medical Director, Duchess International Hospital, Ikeja, announce on saturday say Vice Presido dey hospital for Nigeria dey treat Leg
Laolu Akande, spokesperson to Osinbajo, tok for tweet, say the vice presido go do surgery make eim treat fracture wey dem eim leg.