As plenti badness dey shele for Northern states like Zamfara, Katsina, Kaduna ,Borno and oda states. De Senate, yesterday, ask President Muhammadu Buhari make eim call dem as terrorists for de country.
As plenti badness dey shele for Northern states like Zamfara, Katsina, Kaduna ,Borno and oda states. Senate, ask President Muhammadu Buhari make eim call dem as terrorists for de country.
De Senate President, Ahmad Lawan, and oda lawmakers don tok say make dem declare war against bandits and also make Federal Government agencies make dem help Nigerians wey bandits gbege don affect.