Police Public Relations Officer for Anambra, Ikenga Tochukwu, confirm di early-morning attack wey shele for Awka, Anambra. He say dis attack happen for around 4:30 am for Awada for Idemili North Local Government Area of the state.
Police Public Relations Officer for Anambra, Ikenga Tochukwu, confirm di early-morning attack wey shele for Awka, Anambra.
He say dis attack happen for around 4:30 am for Awada for Idemili North Local Government Area of the state.
Tochukwu tok say when dem get alert say dem dey attack di facility, na im dem sharply arrange police pipu to go catch di pipo wey dey cause wahala.
#chookmouth