On Air Now

Night Joli

Midnight - 4:00am

Yahaya Bello Plead No Guilty For All Di Charges Wey Dem Carry Go Am For Di Alledged N110bn Fraud.

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Former Kogi state governor, Yahaya Bello, don plead not guilty to all di 16 count charges wey EFCC bring come for am.

Di charges wey concern di alleged N110 billion fraud, na after Bello answer EFCC invitation on Tuesday. He show for court wear white kaftan and blue cap, with EFCC officials wey follow am. Di case bin happen for FCT High court before Justice Maryanne Anenih. Bello dey face the case with Umar Oricha and Abdulsalami Hudu, wey be the 2nd and 3rd defendants. But unlike Bello, EFCC don give Oricha and Hudu administrative bail. #Chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Light rain shower

    High: 30°C | Low: 25°C