Pipo don dey react follow di appointment of 47 media aides by Governor Ahmadu Fintiri of Adamawa State.
Governor Fintri of Adamawa State announce on Thursday on him official twitter page say him don appoint 2 Special Media Advisers , 10 Senior Special Media Assistants and 35 Special Assistants on Social media and content creation.
I'm pleased to announce the appointment of the following members to constitute my media team:
— Ahmadu Umaru Fintiri (@GovernorAUF) August 3, 2023
SPECIAL ADVISERS:
1. Dr. John Ngamsa - Special Adviser Media and Strategy
2. Babayola Tongo - Special Adviser Media
SENIOR SPECIAL ASSISTANTS:
1. George Kushi - Senior Special…
One person respond say:
The biggest youtube channel in Africa no do reach like this 😭
— Eric Okafor (@KneWKeeD) August 3, 2023
Anoda pesin respond say:
Even Sabinus and Macaroni don’t have this much people on their team combined.
— Slimfit (@iSlimfit) August 3, 2023
Anoda pesin respond say:
So you are Soo clueless you need 47 persons to handle your media department.
— Khal Bussie (@iam_bussie) August 3, 2023
At a time we are asking for trimming in cost of governance.
Wahalai it can never be well with you people thinking you can use government coffers as a means to reward people
Anoda pesin respond say:
Are you a skit maker/ content creator or youtuber ?
— Nene || Social Media Manager (@neneaboh) August 3, 2023
That you have 47 people in your media team.
Remember say Presido Tinubu announce say "subsidy is gone", wey make tins go hard and cost well well for Nigerians.
Becos of dis one, plenti public office dem begin to reduce wetin dem dey spend so di kontri economy go fit "breathe"
How una see di mata?
#chookmouth