Former Governor of Lagos state, Bola Ahmed say he don tell Presido Buhari say he wan contest for 2023 Presidential Election but he neva tell Nigerians.

Shey Tinubu na de man we Nigeria need to end all badness wey dey happen for we kontri?
#chookmouth for de mata