Minister of Transportation, Rotimi Amarachi, say di reason why dem neva do some projects, na bcos China no wan borrow Naija money again.

He tok say since China no wan give Naija loans again, dem dey Europe go borrow make dem fund Naija projects.
Where all these loans dey go sef 🤔#chookmouth