00:00
Automated
06:00
Na Earli Mohmoh show wit beta eneji for di Weekend for make Kano Pipul take am follo up. Di Show dey hapun from 6:00am to 12:00am wit di host Gymnastic Okorokanze.
12:00
Everi Satide aftanoon wit Tin Tomato. Na beta show for anybodi wey wan chilax and enjoy bodi on Satide Afternoon
18:00
Na hia all di wikend gist and amebo dey end. Join Ochedeking make him give you some Aproko of wetin hapun for di week den una go come play game of Decode Di Yarns wey you fit win something if you sabi decode and den him go nak you plenti African gbedu den allow you to begin chose your song den him go play am before Deejay go come scatter awa dance floor wit latest gbedu.
© Copyright 2025 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.