Sports
2018 Commonwealth Games: Athlete Waka Comot For Team Nigeria Camp
Naija oga pata pata athlete for 400meters, Bamidele Emmanuel don va comot for Team Nigeria 2018 Commonwealth Games camp wey dey Port-Harcourt, na Athletics Federation of Nigeria (AFN) talk so. Emmanuel, wey run 45.28secs to sidon as oga pata pata for 400meters wen Naija do ...
webteam
February 28th, 2018
No comments
“Football Na Life For Nigeria” – FIFA President, Gianni Infantino
FIFA President Gianni Infantino talk say, im dey happy with di way Naija people like football. Na for di the inaugural edition of di AITEO NFF Awards wey dem do for Eko Hotels & Suites, Victoria Island, Lagos, Infantino talk say, “Dem tell me say for Nigeria, na football
Cool FM
February 20th, 2018
No comments
Google Dey Celebrate Stephen Keshi Birthday With Doodle For Im Birthday
Google dey celebrate Nigeria football legend, former Super Eagles captain and manager wey lead di team to AFCON victory for 2013, Stephen Okechukwu Keshi today with dia Doodle. E don reach two years wey Keshi die and na today im suppose be 56 years old. Dem dey celebrate am
Cool FM
January 23rd, 2018
No comments
Nigeria Beat Argentina 4-2 For Friendly Match
Super Eagles win Argentina 4-2 for di friendly match wey dem play inside Krasnodar, Russia. Before na Argentina dey lead with 2-0 for first half, but after di brace wey Alex Nwobi play and di goals wey Iheancho and Bryan Idowu score, na Nigeria kon beat dem for di match. ...
webteam
November 15th, 2017
No comments
Cristiano Ronaldo Dey Win Best FIFA Men’s Player For 2nd Time
Portugal and Real Madrid forward Cristiano Ronaldo don win di Best FIFAMen Player award for di second year. Na Idris Elba host di ceremony wey take place for London, England. Cristiano Ronaldo wey beat Lionel Messi and Neymar to win di award talk say, “Thank you for ...
webteam
October 24th, 2017
No comments