Most adults dey suffer from the plenty badness wey happen to dem when dem dey small, e.g Rape, Touching body by force...
Chiboiwazobia ontop Trutok tok about how older people dey touchlight the body parts of young children and also because of fear of dia parents, dem no go oopen mouth tok.
Different pipu don share dia painful experiences ontop di show
Chookmouth for comment section