If your husband or wife dey abuse u physically, run sharp sharp from di marriage
Ontop #ourbackyard, Nedu dey ask why pipo dey only carry di part for Bible where God say e hate divorce, but pipo dey leave the part of di violent wey God hate? #chookmouth