
Presidential candidate of New Nigerian Peoples Party, Rabiu Kwankwaso, E say e ready to take Nigeria from dis level to anoda level, e go solve all di wahala wey Nigeria dey face.
Presidential candidate of New Nigerian Peoples Party, Rabiu Kwankwaso, Say when im enta office as Presido, E go follow rule of law. He tok dis one for Jalingo for im waka to be Presido for Nigeria.