Federal Government Don Raise Corps Members Allawee To N77k Everi Month

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?

Di Federal Government of Nigeria don approve increase in allawee wey National Youth Service Corps (NYSC) members dey collect from N33k to N77k.

 

Dis increase in their allawee go start from July 2024.

On Wednesday, NYSC's acting tok tok person, Caroline Embu, tok say di increase in corp members allawee na becos, na part of National Minimum Wage (Amendment) Act 2024.

"Dis one dey inside letter from di National Salaries, Incomes and Wages Commission, wey come out on di 25th of September 2024 and The Chairman, Mr. Ekpo Nta sign am".


Abuja Weather

  • Abuja

    Thunder storm

    High: 26°C | Low: 20°C