No be only human being dem dey test for Covid now oooo.
For China dem don tell more dan five million pipo make dem go dey for Covid-19, dem say no be only human beings deem go test but dem dey also test fish.
Xiamen's Jimei Maritime Pandemic Control District committee don tell pipo wey catch fish say dem go test dia fish and test dem together.
How u see di mata? #chookmouth