Wazobia FM

On Air Now

Papi Sold Out Show

9:00am - 11:00am

Papi Sold Out Show

Papi Sold Out Na live show wey dey carry big celebrities and Wazobia FM fans enter koret studio wey dey always full. The show get orishirishi style—e get matchmaking, talent show, aproko gist, live games, karaoke, plus drama wey dey burst brain. All the action dey trend well-well for social media space.

9:00am - 11:00am

Market Runz

Ratata and SoSo for Market Runz go carry you enter market gbege—price wahala, trader gist, customer palava, and sharp business tips. Hustle meet laugh and sense for here!

11:00am - Noon

Oga Madam

Che Che dey run things for Oga Madam Office—correct talk on work, women matter, career wahala, and small gbas gbos. Na show ogbonge wey get with plenty cruise!

Noon - 2:45pm

Call any of the numbers below

Lagos: ‪+2349088851862
Abuja: +2348022641218
Kano: +2349087067447
Onitsha: +2349087022215
Port-Harcourt: +2348099930149

Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 30°C | Low: 26°C