On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

Terrorist Attack Military Base For Sokoto

Different pipu for Sokoto State don describe de attack wey happen for Sokoto military camp inside Sabon Birni local government area of the state by bandits wey dem say na Bello Turji wey lead the terrorist. However, the sources no fit say the number of soldiers wey die for de attack.

Different pipu for Sokoto State don describe de attack wey happen for Sokoto military camp inside Sabon Birni local government area of the state by  bandits wey dem say na Bello Turji wey lead the terrorist.

However, the sources no fit say the number of soldiers wey die for de attack.


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 34°C | Low: 27°C